MUSIC

MUSIC: Drakare Abaa – The Understanding (feat. Angeloh)

Artist: Drakare
Song Title: The Understanding
Featured Artist: Angeloh

The song ‘THE UNDERSTANDING’ speaks highly of the effectiveness of a believer in Christ, and how the grace and understanding of the scriptures should shape his being and compassion for others with the love of Christ in him. The song features a well known afrogospel singer’ ANGELOH’ who is also a firm believer of the gospel of Christ.

Drakare Abaa is an excellent urban Christian Rapper from Nigeria who is also a poetic song writer and mix engineer. He is fully dedicated to the gospel music industry and outreach spreading his talent across different genres of music with a hiphop fuse in a prolific way.

Listen & Download

Download Music

 

SONG LYRICS:
Uh!
God’s love mhen is so overwhelming
Let ur faith now just overwhelm him
Just over whelm him

Verse 1

Wetin you think; Shey you dey pray pray
Do you believe Wetin you dey say
E go be As you talk am
oh wey oh wey oh wey oh wey

Wetin you think; Shey you dey pray pray
Do you believe Wetin you dey say
E go be As you talk am
oh wey oh wey oh wey

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

HOOK
If He talk am
oh wey oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh

If He talk am oh wey
oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh

Verse 2
Tell me…
How do you think, How you pray?
Do you rep the most high, do you Slay?

Do you read holy word and dissect and accept it in its ways its eccentric

I hope you really learn and get the best ethics
Learn to kabash and then heal the diabetics

Physically sound with your spirit biometrics
Moving very fast with his Grace kinetics

We’re chosen generation of the king
We’re David, we’re Paul we’re more than many things

Cuz God’s love mhen it’s just overwhelming
Let ur faith now just overwhelm him

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

HOOK
If He talk am
oh wey oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh

If He talk am oh wey
oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh

Most Popular

To Top